Gospellyrics
Please, You have to log in to gain Full access. Thank you.

Join the forum, it's quick and easy

Gospellyrics
Please, You have to log in to gain Full access. Thank you.
Gospellyrics
Would you like to react to this message? Create an account in a few clicks or log in to continue.

Kele Ya Lyrics

Go down

Kele Ya Lyrics Empty Kele Ya Lyrics

Post by Glyrics Sun Sep 10, 2017 4:47 pm

Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It's your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i've been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star
Glyrics
Glyrics
Admin
Admin

Posts : 172
Join date : 2017-09-10
Age : 24
Location : Asadam, Jooro Ilorin, Kwara State.

https://glyrics.forumotion.com

Back to top Go down

Back to top

- Similar topics

 
Permissions in this forum:
You cannot reply to topics in this forum